Pariwo video and lyric by Prinx Emmanuel
https://www.youtube.com/watch?v=vECHL8A8lNg
Verse 1
As you enter the matter, wololom
This kind of blessings wey you give me, gbojogbom
Your goodness and mercy, shey na me dey follow go
What about the favour, e ogologo
As I come to shout Halle o
If no be for You, tell me where I for dey o
This kind of love me I never see, I say
This kind of love me I never see, I say
Chorus
Me I want to shout o, Pariwo o
Me I want to Pariwo o
Abeg leave me make I shout o, Pariwo o
Ololo lololo
Me I want to Pariwo o
Abeg me I want to shout o, Pariwo o
Ehhhhhhhhhh
Tadadiditadadi, eh
Verse 2

Rap Verse
See bros know the way
Man's got no chill, omo my Father dey
I'm the light of the world, no be Faraday
He gave me the daily bread and make sure say akara dey
You know my Father way
He's straight to the point, no paraboulate
From the very day I place my focus on Calvary
I discover say na dia the raba dey
Right now, plenty money for the pocket
Plenty oil for my head, I'm feeling like a bole
Me I no go off, na Your Wi-Fi wey I connect
And e be like say na me be number one for the budget
You bless me, I cannot deny
Forward ever 'cause I play number 9
And it's all because of You
Everybody, as You enter the matter, let's go!
Verse 3
As you enter the matter, wololom (One time)
This kind of blessings wey you give me, gbojogbom
Your goodness and mercy, shey na me dey follow go
What about the favour, e ogologo
As I come to shout Halle o
If no be for You, tell me where I for dey o
This kind of love me I never see, I say
This kind of love me I never see, I say
Chorus
Me I want to olololo, Pariwo o
Me I want to Pariwo o
Abeg leave me make I shout o, Pariwo o
Ololo lololo
Me I want to Pariwo o
Abeg me I want to shout o, Pariwo o
Bridge
I dey see Your hand for my body o
Now my life don dey sweet like honey o
From the very day You enter my life, everything bright
Everybody don dey call me Sunny o
I dey see Your hand for my body o
Now my life don dey sweet like honey o
From the very day You enter my life, everything bright
Everybody don dey call me Sunny o
See as I dey fine fine
See as I soft and dey shine shine
I say my God dey work, no be lie lie
And when these people talk, them dey lie lie
Ahhh, no be moi moi
When we say we hot, no be kai kai
Na the grace of God wey dey high high
If you get beef with us, shey you go fry fry
You bless me, I cannot deny
You bless me, I cannot deny
Final Chorus
As You enter the matter say
As You enter the matter, wololom
This kind of blessings wey You give me, gbojogbom
Your goodness and mercy, shey na me dey follow go
What about the favour, e ogologo
As I come to shout Halle o
If no be for You, tell me where I for dey o
This kind of love me I never see, I say
This kind of love me I never see, I say
Me I want to shout o, Pariwo o
Me I want to Pariwo o
Abeg leave me make I shout o, Pariwo o
Ololo lololo
Me I want to Pariwo o
Abeg me I want to shout o, Pariwo o
Ehhhhhhhhhh
Tadadiditadadi, yeah
Outro (Rap Reprise)
Yeah, bros know the way
Man's got no chill, omo my Father dey
I'm the light of the world, no be Faraday
He gave me the daily bread and make sure say akara dey
You know my Father way
He's straight to the point, no paraboulate
From the very day I place my focus on Calvary
I discover say na dia the raba dey
Right now, plenty money for the pocket
Plenty oil for my head, I'm feeling like a bole
Me I no go off, na Your Wi-Fi wey I connect
And e be like say na me be number one for the budget.